Hypocrite

Falz , Demmie Vee

Uh-uh-uh, yeah

People just dey do like say dem no dey shitPeople just dey do like say dem no dey breathe o
People just dey do like say dem get superpower dem
People just dey do like say dem no dey weep o, uh-uh-uh-uh
Nobody wan dey sow where he no dey reap o
Everybody is a motherfuckin′ hypocrite o

Yeah
Everybody is a motherfuckin' hypocrite o

Oh, you and I
Everybody is a motherfuckin′ hypocrite o

People just dey do like say na dem be Jesus
People so wicked, but they're so religious
Who dey calculate, he no dey show the figures
Who dey demonstrate, wey dey run leave us
People too complain, but dey fear to speak up
You don't want to die, but nothing to live for
Christain and corrupt no suppose be mixture
Real Musulumi no suppose dey thief jor
Real talk no be fight, rara
Everybody geti fault for inside matter

We dey talk, human right, we no respect am
Who are we to crucify the homosexuals?
Most of una don dey involved from time
But no be anybody business who you wan climb
You dey form gentleman when we dey with you
But you go still go home beat your wife to stupor

People just dey do like say dem no dey shit
People just dey do like say dem no dey breathe o
People just dey do like say dem get superpower dem
People just dey do like say dem no dey weep o, uh-uh-uh-uh
Nobody wan dey sow where he no dey reap o
Everybody is a motherfuckin′ hypocrite o

Yeah
Everybody is a motherfuckin′ hypocrite o

Oh, you and I
Everybody is a motherfuckin' hypocrite o

Pastor wey he dey do like say e no be sinner
See the spec in your eye, no dey point finger
What about "He really greedy politician"
Acting like he really care for the layman
And what about even you voters
Wey dey act like say you only see two jokers
Recycle the same corrupt men
Later you complain, you say you hate the government

And the fake prophets
Some dey for convent′
With underage boys wey dey make boyfriend
And you claim consent, when you're messing with a minor
Some say, na devilbox o
No tell it for their parlor

Ehen, because she no be virgin, you no meet am well
But the one wey tie scarf, you no give am hell
Oh, you say you no dey smoke, you no dey drink the e-liquor
But your heart e dey evil
Shey, you see the picture?

People just dey do like say dem no dey shit
People just dey do like say dem no dey breathe o
People just dey do like say dem get superpower dem
People just dey do like say dem no dey weep o, uh-uh-uh-uh
Nobody wan dey sow where he no dey reap o

Everybody is a motherfuckin′ hypocrite o

Yeah
Everybody is a motherfuckin' hypocrite o

Oh, you and I
Everybody is a motherfuckin′ hypocrite o

Of course I know "Truth is bitter"
Bitter gidi gan pass bitter leaf o
What is the essence of debating?
When we know the truth in our mind
Why you come dey do like say you no dey shit?
Why you come dey do like say you no dey love o?
We no fit be the same
Everybody is a motherfuckin' hypocrite o