Soja

Black Sherif

Kwaku nie

My mystery box is somewhere very nearI feel it inside me, I′m feelin' very weird
Somethin′ wey I dey chase
For years back in the days
If you told me I would see this flag waving, I won't believe you (I won't believe you)
No—

′Cause how far could I go? (How far could I go?)
Eh-yeah (how far could I go?)
I′m too close, I can feel it
Somethin' is vibratin′ inside me, I'm celebating
But, outside them dey kill me
My own self dey kill me (my own body, my own body)

My own anxiety
My inferiority, what-what-what (ah)
Ah! Dem all dey kill me, dem all dey kill me
And, I don′t feel okay (okay)
My heart is beatin' so fast (so fast)
So fast
So fast (oh, fast-fast, fast)

Oh, Soja, Soja, Soja, Soja
Stand and beat your chest
Dem dey come, dem dey come, dem dey come
No make them catch you off-guard
Don′t let them touch your skin oh
Oh, Soja, Soja, Soja, Soja
Stand and beat your chest
Dem dey come, dem dey come, dem dey come
No make them catch you off-guard
Don't let them touch your skin oh

'Cause you know how e be, my Shella (shella)
Streets gettin′ colder
They bury my bredda spirit, he no fit stand proper, he dey shake oh (he dey shake oh)
He no fit stand proper, he dey shake oh
It′s hard to believe, my gena (genna, genna, genna, genna)
You for see with your naked eyes, I swear my papa
This season is a very dark one (very dark season)
This season is a very dark one oh (it's a very dark season)

My own anxiety
My inferiority, what-what dey kill me
Dem all dey kill me, (dem all dey kill me)
Dem all dey kill me
And, I don′t feel okay (okay, okay-yy)
My heart is beatin' so fast (so)
So fast oh (so)
So fast (okay, okay-yy)

Oh, Soja, Soja, Soja, Soja
Stand and beat your chest
Dem dey come, dem dey come, dem dey come
No make them catch you off-guard
Don′t let them touch your skin oh
Oh, Soja, Soja, Soja, Soja
Stand and beat your chest
Dem dey come, dem dey come, dem dey come
No make them catch you off-guard
Don't let them touch your skin oh

Oh, Soja, Soja, Soja, Soja
Stand and beat your chest
Dem dey come, dem dey come, dem dey come
No make them catch you off-guard
Don′t let them touch your skin oh
Oh, Soja, Soja, Soja, Soja
Stand and beat your chest
Dem dey come, dem dey come, dem dey come
No make them catch you off-guard
Don't let them touch your skin oh