WOTOWOTO SEASONING

ODUMODUBLVCK , Black Sherif

(Craze, craze)
Drive-by, Ujo
Yay′ KK, Yay' KKBlvcksheep forever, blvcksheep for life
Izgaaju ′til we kpeme, Antiworld gangsters
GE Records, you get me?
Odumodublvck
Native

This be my victim
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chineke, God)
Drive-by, Ujo (Ujo), sching him
Wotowoto seasoning (Ujo, prra)

Oya oh
Oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh)
Oya oh (oh)
Oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh)
Hammer boys, oya oh (prraa)
Oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh)
Oya oh (oya oh)
Oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh)

Yeah (wooh)
I dey find one kele wey go give me heavy dose (ehn)
Play me tiki-taka, we run the monkey post (ayy)
Doggy pose, I give her yakata (she collеct)
Pakuromo, give am abara
For yansh, walahi, you do the stanky leg (gbo)
I shoot, е die, e turn to cadaver (ayy)
The skeng, e tight, the hammer wey I palm
I drink, I high (who you be?)
Omo, na me be the guy, but

This be my victim (Abobi, what is up?)
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chineke, God)
Drive-by, Ujo (Ujo), sching him
Wotowoto seasoning (Ujo, prra)

Oya oh
Oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh)
Oya oh (oh)
Oya, oya, oya oh (oya oh)
Oya oh
Oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh)
Oya oh (oya, oya, oya oh)

Tear them down into pieces
What you figure this be? (This be)
Follow me talk your gibberish, Kweku, why never listen?
My wingman say "pimpim pimpim", nti nu online we are ticking
Every likkle thing on the wishlist, talk to your baby, your love, your distin
Na any saa na asem aba
They go talk say "Kweku mu sem anaa"

Wa causing trouble na wagwan
Whole time na ma talk shit, ta baba
Chocolate girl from Guyana
Gyina mi phone ni su oo, otre mi nyoma ankasa
Osi ngyae ma min da
Mi gyantamprae m'bra be so ni n'sa
Ti ye KK, yeke KK (soft)

Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win
Drive-by, Ujo

Oya oh (prraa)
Oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh)
Oya oh (oya, oya, oya oh)