Call of Duty

Zinoleesky

(Drink garri, whether your brain go calm down)
(I dey smoke igbo?)
Hmm, hmm, hmm(Niphkeys) uh

I be person pikin, I get feelings too
My mind is split in two
I love you, but I love Simbi too

Girl, you can just tell me if you want Jimmy Choo
Simbi got a Louis too
So many other guys wan chill with you

Now I just want to marry her
Wan buy her designers
Check your window, ka rira
It′s been like four days ta rira
I don upgrade my terminal
Two shorties ma pami now
You know say me I sabi now
My song is sweet like Ribena

Mummy and daddy n jo
Boys and girls n jo
Omode pelu agbalagba
Oloyun ton lo si antenatal
Anywhere me I go
Say dem love my flow
Dem say Zino get lamba
Omode wey get raba

I'll be inside playing Call of Duty
Loving you be my call of duty
Say for loving two, I′m guilty (this is all I'm wanting)

She thinks all I want is sex
And it doesn't make her upset
Girl, you have to bring your friends
′Cause they all have to meet my friends
And we have a show by ten
So we have leave by then
Who I be, dem no get idea
′Cause I no dey too show myself

Now I just want to marry her
Wan buy her designer
Check your window, ka rira
It's been like four days ta rira
I don upgrade my terminal
Two shorties ma pami now
You know say me I sabi now
My song is sweet like Ribena

Mommy and daddy n jo
Boys and girls n jo
Omode pelu agbalagba
Oloyun ton lo si antenatal
Anywhere me I go
Say dem love my flow
Dem say Zino get lamba
Omode wey get raba

Ma-ah, poltergeist and sneak up on you
Me I no fit give up on you
Abi make I use ninja
Baby, ma bami ja

I′ll be inside playing Call of Duty
Loving you be my call of duty
Say for loving two, I'm guilty

(Timi Jay on the track)