Play Me

Wole Jabz

You can call me that
Omotena you can call me this
Shey you no Dey seeSay my love for you I swear e no b beans
Oya follow me come see my mama
Nah you Dey burst my dada
Me I no Dey gara
I b fine boy from apapa
Omo omo as the party start
Oluwole dey here
Omo Shayo Dey
Alariwo Dey
Gimme one moli for the way
Everyday is just a holiday
Buh we paper chasing just to make a hella fame
If you understand yea you no go underate
Tete farabale if me and you relate
Ah ehhh
E Dey pain me
Dey pain me
Many things I hear wey you no Dey tell me
How much dem go pay wey you go Dey sell me
Tell me say nah who go save me
You b ma police say nah who go bail me
And if you be judge shey nah you go jail me
Many things you do and you still Dey blame me
Omo omo e Dey pain me aye aye
E Dey pain me
Many things I hear wey you no Dey tell me
How much dem go pay wey you go Dey sell me
Tell me say nah who go save me
You b ma police say nah you go bail me
And if you be judge shey nah you go jail me
Many things you do and you still Dey blame me Yeah yeah

Say nah who Dey there
Tell am say nah me I wan Dey be oo
Omo Fine fine lekpa baby girl
Omo i go kpai for your matter baby girl
Buh me you tell me say your own nah own money
Before you show me Bobbi
Before you chop my banana
You feeling like a monkey
Everyday is just a holiday
Buh we paper chasing just to make a hella fame
If you understand yea you no go underate
Tete farabale if me and you relate
Ah ehhh
E Dey pain me
Why you play me
Why you come Dey do like say you no Dey hear me
Nah my paddy tell me say you don Dey sell me yeah yeah

E Dey pain me
E Dey pain me
Many things I hear wey you no Dey tell me
How much dem go pay wey you go Dey sell me
Tell me say nah who go save me
You b ma police eh nah you go bail me
And if you be judge shey nah you go jail me
Many things you do and you still Dey blame me yeah yeah

Oluwole
Wole′s vibezzzz

Daftar lirik lagu Wole Jabz