Genesis

Wande Coal

You, woah-ooh
(It′s Kel P Vibes)
Yeah
Let me take you back to the genesis (genesis)
When I dey score like Tuta Batis (Tuta Batis)
Your biggest artist sef na catfish
The only thing wey dem know na malpractice
I dey give dem rom-pom-pom classics
I go dey, no go dey give dem chances, yeah (no go dey give dem chances)
And, I be setting a legacy
And, I don't care about the positive or negative

Mo ti she, mo ti she
Mo ti she won l′eshe lo, mo ti she won l'eshe lo
Won ni "mo she won l'eshe lo"
Mo ti k′orin China, mo ti k′orin India
Mo ti k'orin In′, mo ti k'orin In′
Mo ti sheyin l'ese lo, ma tun sheyin l′ese lo
Mo ti k'orin Yankee, mo ti k'orin England
Mo ti k′orin China, mo ti k′orin India
Mo ti k'orin In′, mo ti k'orin In′ (mo ti k'orin)

Iskaba
No go let all my goons attack you (Isk′)
Holy war, omo, no be battle
We no dey like to dey attach you
And we go cut you nobody go fit to patch you (freeze)
All of these nigga dem be rattle snake
When I pull up in a Maserati, I'm allowed to stay
And, if you real with me I got you
And, when I tell you that I got you, mhen, I got you

Mo ti she, mo ti she
Mo ti she won l'eshe lo, mo ti she won l′eshe lo
Won ni "mo she won l′eshe lo"
Mo ti k'orin China, mo ti k′orin India
Mo ti k'orin In′, mo ti k'orin In′
Mo ti sheyin l'ese lo, ma tun sheyin l'ese lo
Mo ti k′orin Yankee, mo ti k′orin England
Mo ti k'orin China, mo ti k′orin India
Mo ti k'orin In′, mo ti k'orin In′ (mo ti k'orin)