Koroba

Tiwa Savage

Okay, hey, london
I no come this life to suffer
If I follow politicianYou go hear am for paper
They go call am prostitution
Who no like enjoyment?
If money dey for pocket
Sheybi na national budget e, oh
E go blow like trumpet, eh

Koroba, koroba, koroba, koroba, koro
Oya carry on
Koroba koro-kuru, koroba, koroba koro
Oya carry on
Koroba, koroba, koroba, koroba, koro
Oya carry on
Koro-kuru, koroba, koroba, koroba
Oya everybody carry your something

You say, "Darling, I′m watching you"
Small thing, you don mugu
You come dey shout ole
The money you no work for
Bad commando
You carry overload
Yawa dey, igboro
Se o wole? Ko wole

Koroba, koroba, koroba, koroba, koro
Oya carry on
Koroba koro-kuru, koroba, koroba koro
Oya carry on
Koroba, koroba, koroba, koroba, koro
Oya carry on
Koro-kuru, koroba, koroba, koroba
Oya everybody carry your something

I don't mean to bother you at all
Monkey dey work, e baboon dey chop
Kilamiti, you say you be talk and do oga
Tell me wetin you fit do
I don′t mean to bother you at all
Monkey dey work, e baboon dey chop
Kilamiti, you say you be talk and do oga
Tell me wetin you fit do

Koroba, koroba, koroba, koroba, koro
Oya carry on
Koroba koro-kuru, koroba, koroba koro
Oya carry on
Koroba, koroba, koroba, koroba, koro
Oya carry on
Koro-kuru, koroba, koroba, koroba
Oya everybody carry your something

(I don't mean to, I don't mean to)
(I don′t mean to, I don′t mean to)