Selense

The Cavemen

Give me, give me love o
Make we jolly
Give me, give me love o babyMake we jolly
Coolu, coolu baby
Baby, make we jolly
Coolu, coolu baby
Baby, make we jolly

Give me, give me love o
Make we jolly
Give me, give me love o baby
Make we jolly
Coolu, coolu baby
Baby, make we jolly
Coolu, coolu baby
Baby, make we jolly

Wild, wild, wild
You make me go wild
Wild, wild, wild
You make me go wild
Wild, wild, wild
You make me go wild
Wild, wild, wild
You make me go wild

Oh Selense
Oh Selense
Oh Selense
Oh Selense

Why you dy do like you no dy love?
When you know sae na me dy love
Why you dy do like you no dy love o?
When you know sae na me dy love
Cool me baby
My sweetie sweetie
Odoyewu
My sweetie sweetie

Wild, wild, wild
You make me go wild
Wild, wild, wild
You make me go wild
Wild, wild, wild
You make me go wild
Wild, wild, wild
You make me go wild

Oh Selense
Oh Selense
Oh Selense
Oh Selense

Oh Selense
Oh Selense
Oh Selense
Oh Selense
Oh Selense
Oh Selense