Energy

Runtown

It′s del b on the beat
I will give you what you wanting
Baby come and chop my money ehBaby back to the dance thing
Baby this no be joking eh
Sound God give you all you wanting
All this niggas are my pikin you
Baby back to the dancing
Baby this no be joking eh
So I say no man say no man can take my joy away
I just wanna get more money and live my life my way
Free smoke free Hennessey
More life to my enemies ah ah ah
They wan take away the energy
I no go like this kind of life e make me craze
Kind of life e make you loose your mind eh
And baby girl I no go lie I like the
Way you ready any time I call on you eh
Pull up in a white one
You dont see me leave cos i left in the black one
Me I no dey fight o
Girl we been through that oh
Tell them make dem light one
So I say no man say no man can take my joy away
I just wanna get more money and live my life way
Free smoke free Hennessey
More life to my enemies
They wan take away the energy
They don take away the energy
Free smoke free Hennessey
More life to my enemies
They wan take away the energy
They don take away the energy