Owe Dem Money

O G Mage

O G Mage
These speakers are not ready
I no owe dem money
When dem start to dey question my shine
I go look dem funny (look dem funny)
I no go bother explain No need for story (no need for story)
When dem start to dey look my side
I go look dem funny (look dem funny)
Look dem funny eh eh

I no owe dem money (I no owe dem, I no owe)
When dem start to dey question my shine
I go look dem funny (look dem funny)
I no go bother explain, no need for story (no need for story)
When dem start to dey look my side, I go look dem funny
Look dem funny eh eh

I don′t do this for the money and fame (money and fame)
But if we no see the raba, na wahala
Ogbeni, tell me wetin we gain? (Wetin we gain?)
Wetin we gain? (Wetin we gain?)

If it ain't from my circle then it don′t count
Side talks, do not make it to the headline
Grinding all night, hoping that I see my sunshine
They tell me to have patience
I'm sorry but I lost mine (ooh Lord)

Eh
No dirty go fit to dey stain my white
(No dirty go fit to dey stain my white)
Even NEPA no go fit to off my light

So lemme break it down
Three commas fast approaching, I been daytime dreaming
One king and a few brothers
Everybody else we dey give dem unlooking

I no owe dem money (I no owe dem, I no owe dem)
When dem start to dey question my shine
I go look dem funny (look dem funny)
I no go bother explain
No need for story (no need for story)
When dem start to dey look my side, I go look dem funny
Look dem funny eh eh

I no owe dem money
No dey look their face like they so damn funny
Only real fact is I owe them loving
Check am for the scriptures
Handling my business and I'm working on my fitness

Omo no be BC
You go know the big deal
Man don tey for where dem no go fit to visit
E don dey since BC
Say I go be starboy kinda like Wizzy
No be my fault na the work of Jesu Christi

On some days you find me rolling with my men dem
I no dey roll with all these boys so I no send dem
You see this OG has been working low key
Why you didn′t notice like hidden motives, oh shit

Slowly working my way
Find my music in every store kinda like groceries
All of this focus, only right I grow big
Matter fact for having me around, boy you owe me!

I no owe dem money (I no owe dem money)
When dem start to dey question my shine
I go look dem funny (look dem funny)
I no go bother explain
No need for story (no need for story)
When dem start to dey look my side
I go look dem funny (look dem funny)
Look dem funny eh eh

I no owe dem money (I no owe dem, I no owe)
When dem start to dey question my shine
I go look dem funny (look dem funny)
I no go bother explain, no need for story (no need for story)
When dem start to dey look my side, I go look dem funny
I go look dem funny eh eh (funny)