Believe Me

Johnny Drille

What have you done to me?
I no know oh-oh-oh, oh yeah
What have you done to me?I no know oh-oh-oh

Believe me, believe me, believe me it gats be you
I need you, I need you for my family
Believe me, believe me, it gats be you
I need you, I need you for my family

It must be you, it must be you, oh Anwuli
I need you, I need you for my family
It must be you, it must be you, oh Anwuli
I need you, I need you for my family

Oh baby, oh, been in love with you for days
I don dey wait you for so long, sho mo?
I′m crazy oh, girl, I'm crazy over you
Na wetin man go do to make you know?

Wetin you wan believe if you no believe me?
I will not deceive, do not deceive me
And my love go pass the love you give me (my love)
If I fall your hand, abeg delete me

Wetin you wan believe if you no believe me?
I will not deceive, do not deceive me
And my love go pass the love you give me (ooh, yeah)
If I fall your hand, abeg delete me (yeah)

Baby, baby, baby
What have you done to me?
I no know oh-oh-oh, oh yeah
What have you done to me?
I no know oh-oh-oh

Believe me, believe me, believe me it gats be you
I need you (I do), I need you for my family
It must be you, it must be you, oh Anwuli (Anwuli)
I need you, I need you oh

Oh, pretty-pretty, my pretty-pretty
Make I give you my name
Oya follow me, let′s go, bend down low
Follow me make we go
Oh, pretty-pretty, my pretty-pretty
Make I give you my name
Oya follow me, let's go, bend down low
Follow me make we go (baby)

Wetin you wan believe if you no believe me?
I will not deceive, do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If I fall your hand, abeg delete me

Wetin you wan believe if you no believe me?
I will not deceive, do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If I fall your hand, abeg delete me, yeah