Bulie

Greatman Takit , Limoblaze

Donsam oh

GreateeBaba
Nnwanne m what′s up
Limoblaze yoyoyo

Since the day wey mama born me
I never see anybody
Wey dey carry a nobody
Wey dey turn am to somebody
Baba if no be your mercy
And the way wey you cover me
Aje people for don get me
Greatee Baba for turn story
People dey go people dey come
But the goodness of God get me
After everything is said and done
Okwa Jehovah n'edu m o

Nnwanne m Bulie Ya
Elu
Bulie ya
Elu
Nnwanne m Bulie ya
Elu
Bulie Jesus
Elu
Nnwanne m Bulie Ya
Elu
Bulie ya
Elu
Nnwanne m Bulie ya
Elu
Bulie Jesus

Kosi elomiran bi olorun mi o
When people run Jesu no leave me go
Kosi elomiran bi olorun mi o
When people run Jesu no leave me go
What my eyes have seen
Onu m apughi ko cha ya
Shine your light on me
Papa ne kwe ikpere m n′ala
What my eyes have seen
O nu m apughi ko cha si ya
After everything is said and done
Said and done
Okwa Jesus n'edu m o

Nnwanne m Bulie Ya
Elu
Bulie ya
Elu
Nnwanne m Bulie ya
Elu
Bulie Jesus
Elu
Nnwanne m Bulie Ya
Elu
Bulie ya
Elu
Nnwanne m Bulie ya
Elu
Bulie Jesus

Oghene do Oghene do
Your love is sweet e dey
Sweet like choco milo
Oghene do Oghene dodo
I go stand attention for you like popo
Pesin wey know me before Ehn
Know say na you be the one ehn
Pesin wey know me before Ehn
Know say na you be my source ehn
O pe O pe
Iyanu Oluwa simi
O pe O pe
O Lord na your wonders oh
And I can't explain this Loving eh
I can′t explain this feeling eh
Cause when it′s all said and done
All said and done
Okwa Jesus n'edu m o

Nnwanne m Bulie Ya
Elu
Greatee Bulie ya oo
Elu
Nnwanne m bulie ya
Elu
Bulie Jesus
Elu
Nnwanne m Bulie Ya o
Elu
Greatee Bulie ya oo
Elu
Nnwanne m Bulie ya o
Elu
Umu Jesus Bulie Ya o
Elu

Daftar lirik lagu Greatman Takit