Afar

Fireboy DML , OLAMIDE

Wicked!

As you dey see am soI just dey live life o
Make you no go think am o
I no dey find wahala
I just dey go jeje in my zone
I want to think and grow
They want to drink and smoke
My food never done
They want to come close and thief my stove
The life I live comes with enemies
I hear my spirit and it′s telling me
I gotta be careful
To be careful, always

Make dem dey love me from afar
E pay me o
E pay me o
E pay me o

Make dem dey love me from afar
E pay me o
E pay me o
E pay me o

Make dem dey love me from afar

Yeah Babylonian, Pharisees and narcissists
Don't come close that′s what the choppa says
I know your insecurities are always hard to play
You can't be on your own
Riding everybody's wave
Why you so two-faced
Man it′s not too late
I′mma put you straight
I don't move this way
Won′t sugar coat for a bag full of blueface
Geng geng for life
I don't need new friends
You lads moving mad and no be today
I be wan clear una so probably today
Right time I wrap things for things I have to say
Dont even try to act like you been knew me
Stars don′t try to shine they just do it
Deep blue sea and hell I've been through it
Real life champion
God′s plan is too much for you ordinary
People still love me

The life I live comes with enemies
I hear my spirit and it's telling me
I gotta be careful
To be careful, always

Make dem dey love me from afar
E pay me o (e pay me o)
E pay me o (e pay me o)
E pay me o

Make dem dey love me from afar
E pay me o (e pay me o)
E pay me o (e pay me o)
E pay me o

Make dem dey love me from afar (yeah, yeah)
Love me from afar (Ohh yeah yeah)
Love me from afar