Nobody

Dremo

I′m in the mood
6a.m I line up, i'm back in the booth
I started out, a happy child
Cos I ain′t had nothing to be sad about
Or be mad about, just wanted my music out
It was me and Flo trying to figure
Shit out my O.G Joe, dat my nigga man
Introduced me to Yeyo & honorable dex
We became friends; friends and then family
Na for my papa dinning table wey P.G sign me
One year and six month, I dey for
Studio
I was a producer, that is something ya'll didn't know
My mama said, this thing really cool, that before you do music
Say, you gat to finish school
On the phone now, she dey shout, going all loud
But i′m zoned out, sorry mum, I done dey smoke now
Then I sleep off, she called me, I know pick up
Then she text me, it′s your life; goodluck

Yaah! no criticise wetin you no know hai!
Or wetin you no fit to understand oh oh
Dem one pour sand, sand for my garri oh, oh oh oohy
But baba God no go give dem chance ooh oh

If nobody talks about you, then you're nobody, nobody, nobody
If nobody talks about you, then you′re nobody, nobody, nobody

(And ever since I met fresh, I have been making very disturbing music)
Hustle my way from IB to Lasgidi
Had two singles that year that I was promoting
Normal level and OBT
Pay promoter for promotion, o lu waa njibiti
Dey collect money, collect money, owo tan ninu bank ooh
Few months later on the phone with Sir Banko
How far? I don come back Lagos
I say I done go Ibadan, dem say come back; Ok boss
I'm on a road, traffic e dey, we moving slow
Redemption camp is on a Friday
How I got ignored, skipped that?
Fell in love-missed that!
Gave up- grrr get back
Fela jump- then dey felt that
That phone call change my life, just in case you don′t know
And I'll quote "omo Dremo you′re getting signed tomorrow"
OBO change my life
Me and the mayor of Lagos gat signed the same night

Yaah! no criticise wetin you no know aii!
Or wetin you no fit to understand oh oh
Dem one pour sand, sand for my garri oh, oh oh oohy
But baba God no go give dem chance ooh oh

If nobody talks about you, then you're nobody, nobody, nobody
If nobody talks about you, then you're nobody, nobody, nobody

Now I get a lot of fan love, drunk in every night club
I′ll be fucking all the nice hoes, fucking up the night shows
When things happen back doors only the artist gets to blame for it
Shit is getting fucked up, some people done dey fuck up
My management- skip that
My girlfriend- skip that
Some of my day one, we dey call friend- ship that
All the shit I skip affected me mentally
Lost one of the realest, last year nigga was there for me
Broken heart, fallen apart
I hope chime I know will drive into heavens park
Real gees, bami ki Biggy ati 2pac
Welcome to the EP. Codename

Yaah! no criticise wetin you no know hai!
Or wetin you no fit to understand oh oh
Dem one pour sand, sand for my garri oh, oh oh oohy
But baba God no go give dem chance ooh oh

Daftar lirik lagu Dremo