Mh (Cure My Konji)

DE HAMMA

Deeh
Hammamh
Ana achow ego ka ana achow nwayi
Nekwa this girl mpali last day eh
Nne your love I can not deny
Cus anytime I′m down she cure my konji
She give me soji
I said anytime I'm down she cure my konji
Maka chi yah
Nne your love I can not deny
Nne your love I can not deny

Me and my guys anyi mncha adigo dirty
Hold your baby before go do you koli
You want see what we do you go kolo ka oti
Them tell us say everything na vanity
Choose your own vanity I′m on my own vanity yah
All the babies way dey here na adult children
She dey whine Whist like say she was born in early 1900s
She's 200s she don't even wear pant
Confuse me Make all men stand still yah
Ka anachow ego ka anachow nwayi
What′s love without umu nwayi
If you give me your love I can not deny
I know what you need
I will give you need
You will feel what I have
No time for next day
Icha eto ka
You go hear am
But I know many men can′t do without umu nwayi

Nekwa this girl mpali last day eh
Nne your love I can not deny
Cuz anytime I'm down she cure my konji
She give me soji
I said anytime I′m down she cure my konji
Maka chi yah
Nne your love I can not deny
Nne your love I can not deny

10 bottles on ground with some stick of weed
Shayo is allowed we smoke some weed
After the party we go to bed
Have sometime nack till you cum and I will cum
She say take it easy slow,slow
I give her what she know no
Take her where she know no
When belle come I don't know o
Emana mó na àsá m ka bu kwa kolobia na agbgabia
Anyi ga ma ihe na okolobia na agbabia
If you feel too big you will be replaced over
Adigi asi mba na nwata bu ya front and back
I tear her pant
She go see bank alert what she like
Well deserved
Here tonight

Ana achow ego ka ana achow nwayi
Nekwa this girl mpali last day eh
Nne your love I can not deny
Cus anytime I′m down she cure my konji
She give me soji
I said anytime I'm down she cure my konji
Maka chi yah
Nne your love I can not deny

Ana achow ego ka ana achow nwayi
Nekwa this girl mpali last day eh
Nne your love I can not deny
Cuz anytime I′m down she cure my konji
She give me soji
I said anytime I'm down she cure my konji
Maka chi yah
Nne your love I can not deny
Nne your love I can not deny

Daftar lirik lagu DE HAMMA