Ogechukwu (feat. The Cavemen.)

Buju , The Cavemen.

Vibes dey body, e no dey finish
Vibes dey body, e no dey finish
Oh-ahh

Many people ask me how I do this
Tell them na Ogechukwu wey dey do am finish
And if them check my wallet see say money finish
You know say dem go gather ′round to laugh me pieces, yeah, yeah-yeah
Ask me, ask me, how I do this
Tell them na Ogechukwu wey dey do am finish, eh-eh, eh
As I dey sing this my music
See all my peoplе gather 'round dey come dеy feel it, yeah

Settle down, settle down
Settle down, settle down
Make I tell you story inside this my music, yeah
Settle down, settle down
Settle down, settle down
Make I tell you story inside this my music, eh-eh, eh

Many people ask me how I do this
Tell them na Ogechukwu wey dey do am finish, yeah
As I dey sing this my music
You know the vibes dey body e no dey finish, yea

Vibes dey body, e no dey finish (le, le-le le-le-le lo)
Vibes dey body, e no dey finish (le, le-le-le, hmm)

Anyi ge nye gi anwuli
Egwu a bu egwu dinma
Ka anyi nye gi anwuli, oh-wo-wo
Egwu a bu egwu dinma
Gbaram egwu ihunanya wu oh (ahn-ahn)
Egwu ihunanya wu oh (eh-eh)
Good and cavy ayy (ahn-ahn)
Vibes dey body, e no dey finish

Settle down, settle down
Settle down, settle down
Make I tell you story inside this my music, yeah
Settle down, settle down
Settle down, settle down
Make I tell you story inside this my music, eh-eh, eh

Many people ask me how I do this
Tell them na Ogechukwu wey dey do am finish
As I dey sing this my music
You know the vibes dey body e no dey finish, e-e-e