Lonely At The Top

Asake

Ob′
Obah
It's lonely at the top (lonely, lonely, lonely)
Money on my mind (money, money, money)
Don′t care what they yearning about me in particular (ko kan mi, kan mi, kan mi)
I would cheer on the road chasing my dream because I know (no one can chase it for me)

Won l'Ololade, man gb'omo lo (gb′omo lo)
Burokoto idi sh′omo lo (sh'omo lo)
E fi won si′le, jeko ma lo-lo
No dey find anybody, na money I want (me, I want)
I dey hear wetin people dey talk (people dey talk)
Won ti ge Asake l'eti lo (l′eti lo)
'Cause life na one, no get another one
I go take am do wetin I love

Wetin you lovе oh, no be wetin I love oh
Wetin I love, I go do am with all my heart oh
Ogogoro no be vodka
Mr. Money, ginger (ginger)
But, una know I no dey waste time (waste time)
Mr. Money, ginger-′er-'er

Just carry on, baby, no time (no time)
Bad boy, me, I dey fine (dey fine)
And, at the same time, me, I dey high
Mo duro tan, mo stand out, calm down
You go dey fine like fine wine, no decline
Sing about it, extraordinary things
Show me love, I go show you more
O por l'opo, por (por)

Wo b′oshen shee, wo b′oshen shee
Omo, e don tey, je a sh'eree gele
Mio n f′aye, mo tun fun f'aye
Ye, ye

Ololade, man gb′omo lo (gb'omo lo)
Burokoto idi sh′omo lo (sh'omo lo)
E fi won si'le, jeko ma lo-lo
No dey find anybody, na money I want (me, I want)
I dey hear wetin people dey talk (people dey talk)
Won ti ge Asake l′eti lo (l′eti lo)
'Cause life na one, no get another one
I go take am do wetin I love

Wetin you lovе oh, no be wetin I love oh
Wetin I love, I go do am with all my heart oh
Ogogoro no be vodka
Mr. Money, ginger (ginger)
But, una know I no dey waste time (waste time)
Mr. Money, ginger-′er-'er