Fine Wine (feat. King Promise & Joeboy)

R2Bees , King Promise , Joeboy

Apology for the busy body
Baby girl, I love it when you dey my body
When you put it on me you dey make I commit, ahI dey commit oh, I will commit oh
Whatever you want baby make I promise you
King, King Promise
If it is love, baby it′s not an issue
Meet me at my place Odo, make we connect, all correct
Nah-nah
Make we connect

What be your mind?
Tell me your vibe?
Make we go now
Hop in my ride
Porsche Panamera
You know the vibes
Mm baby you know-you know you be the one wey you dey my mind
So baby girl, I ain't tryna to waste no time, yeah
Yeah, yeah-yeah

Tsiɛ yoo tamɔ fine fine wine
Fine fine wine
Otamɔ fine fine wine
Yeah, yeah
And girlie you be fine fine wine
Fine fine wine
Otamɔ fine fine wine
Yeah

Oh make I call 9-1-1
Make I call 911
Oh why you so fine, fine, fine? yeah
Oh make I call 9-1-1

Take apology, baby you′re my remedy
If I do the comedy
Abi you go laugh aloud ayy
You hot like the summer wey we know
Nti be so mi mu oh
Awoɔ de me oh
Baby, I dey cool, come and give and fire
If I hold the mic, make you take wire
When she dey perform, my baby no dey tire
She want more, one more round
See opportunity wey dey for back oh, jeje
Woa ma mahwe wati me gyina
Oh Katrina
Se me nsa so wo mu aaa, Thriller for Manila (Thriller for Manila)
Efiri se woye fine fine wine
Na se me bo m'ani a, kyiri san san wai
Na den-den

Tsiɛ yoo tamɔ fine fine wine
Fine fine wine
Otamɔ fine fine wine
Yeah, yeah
And girlie you be fine fine wine
Fine fine wine
Otamɔ fine fine wine

Apology for the busy body
Baby girl, I love it when you dey my body
When you put it on me you dey make I commit, ah
I dey commit oh, I will commit oh
Whatever you want baby make I promise you
If it is love, baby it's not an issue
Meet me at my place Odo, make we connect, all correct
Make we connect

Fine wine, (fine wine)
You be star, you dey shine shine (shine shine)
Give you all of my time (yeah-yeah)
When it rains, you′re my sunshine
When you dey with me, you dey high me
You dey shak me Odo (do-do-do)
Intoxicate me, yeah, oh na, oh na
All of the guys wey dey hold wanna die for your case
And every other girl wanna take your place
Na only you dey make me feel this way, oh this way
All of the guys wey dey hold wanna die for your case
And every other girl wanna take your place
Na only you dey make me feel this way, oh this way
Shey you know you′re my fine fine wine?
Okay, fine fine wine
Say you dey shak me like fine fine wine
Oh na, oh na, oh na
Fine fine wine
Joeboy 'pon deck

Tsiɛ yoo tamɔ fine fine wine
Fine fine wine
Otamɔ fine fine wine
Yeah, yeah
And girlie you be fine fine wine
Fine fine wine
Otamɔ fine fine wine

All correct
Make we connect