Optimize

Sultin Shadow , Flexy Toosure

(If no be promise and fail,
Everybody tima lowo gan biti Dangote)
Elele! Flexy toosureSultin shadow oh! You know oh
If no be promise and fail
Everybody tima lowo gan biti Dangote
My brother tepa mose,
Make you give all to God,
Believe say you go dey ok
I for don build house for lekki
Sebi olowo lon gbe ninu lekki?
Toba reason iwo gan lera Bentley
My brother use your head oh ah!

Otedola o lori meji o
No be only one person get Bentley o
So my brother use your senses o
If dem lock gate
Omo iya mi fly fences o
Esi ilekun ayo,
Make the boy ko ri ona lo
Kole mukeleke (kodun)
If na agbo be the way
Fi sugar si kodun
Eh! Ooh! O, make you no relent
You go make it o
If dem offend you, make you take it o
Make you revenge by making it o!!!
Agutan toba baja rin (Oma je igbe)
Tin ba ba dangote rin o,
Iyen mean pe moma je dollar
Moma je pounds, moma Fela Fela

If no be promise and fail
Everybody tima lowo gan biti Dangote
My brother tepa mose,
Make you give all to God
Believe say you go dey ok
I for don build house for lekki
Sebi olowo lon gbe ninu lekki?
Toba reason iwo gan lera Bentley
My brother use your head oh ah!

Lati kekere
I′ve been waiting for the pay day
Make man no go suffer o,
Make bad belle see me
Make dem scatter scatter
Blessings for me and blessings for my family (eh!)
Ki inu won ma dun gan tan ba rimi (eh! eh!)
I no go see you cry o,
You go laugh o, you go dey ok
Five na fingers o, toba mo way (odi ten fingers!)
Toka ba fo, odi gold digger (omo!)
Omo popo eyan power rangers omo! Yeah!
Bori pen nile adi ire
Grace all the way and grace by the way
Won pariwo no pain,no gain
I don pass my pain omo! Where is the gain o

If no be promise and fail
Everybody tima lowo gan biti Dangote
My brother tepa mose,
Make you give all to God, believe say you go dey ok
I for don build house for lekki
Sebi olowo lon gbe ninu lekki?
Toba reason iwo gan lera Bentley
My brother use your head oh ah!

It's young Fhado
BadBoiDeyhandsome!
Oyeh! Iyeh,
You know o!

Daftar lirik lagu Sultin Shadow